How to apply for BBNaija 2021: Organisers announce season 6 audition, reveal N90 million worth of prizes

How to apply for BBNaija 2021: Organisers announce season 6 audition, reveal N90 million worth of prizes BBNAIJA WIA DIS FOTO COME FROM,@BBNAIJA TWITTER Wetin we call dis foto, Nigeria biggest reality show Big Brother Naija don announce audition date for season 6 Nigeria biggest reality show Big Brother Naija don announce audition date for season 6 wey dem say go get N90 million worth of prizes. Di N90 million worth of prizes dey bigger dan last year own wey be N85 million. Di organizers also introduce new twist wit early auditions wey dem say go begin from March 24 to March 31, 2021.How to apply for BBNaija 2021: Organisers announce season 6 audition, reveal N90 million worth of prizes 25 March 2021 BBNAIJA WIA DIS FOTO COME FROM,@BBNAIJA TWITTER Wetin we call dis foto, Nigeria biggest reality show Big Brother Naija don announce audition date for season 6 Nigeria biggest reality show Big Brother Naija don announce audition date for season 6 wey dem say go get N90 million worth of prizes. Di N90 million worth of prizes dey bigger dan last year own wey be N85 million. Di organizers also introduce new twist wit early auditions wey dem say go begin from March 24 to March 31, 2021.

Post a Comment

0 Comments